It Is Well Forever by Holiyo Sheet Music for Jazz Ensemble at Sheet Music Direct
Log In
1521377
It Is Well Forever Digital Sheet Music
Cover Art for "It Is Well Forever" by Holiyo PASS

It Is Well Forever
by Holiyo Jazz Ensemble - Digital Sheet Music

A$10.99
VAT calculated at checkout.
Get 20% discount with PASS subscription
Purchase of It Is Well Forever includes:
Official publisher PDF (downloadable/printable)
Access anywhere, including our free app

Video Preview

Product Details


Product Description

Lyrics:
It is e well with me o; 
It shall be well with you o, 
And it must be well with us o 
Forever. 

People wey no fear God o 
Them think say life go bad o 
My life just dey better o 
Forever. 

Baba God say na so o 
I don dey see better o 
Na so God want for me o 
Forever. 

Them don go swear for me o, 
Na so their power fail o, 
I don dey hamma for here o 
Forever. 

Them don throw jazz for me o, 
Them say I do juju o, 
But na Jesus stand for me o 
Forever. 

I say, It is e well with me o; 
It shall be well with you o, 
And it must be well with us o 
Forever. 

Uncle, Aunty 
Make you no worry, 
Wetin dey shelle 
Baba dey see am. 
When e go happen, 
Your eyes go clear 
And you go fear God.

Ewo, It is e well with me o; 
It shall be well with you o, 
And it must be well with us o 
Forever. 

Wahala dey for them o, 
Them no go see our back o, 
Them no go fit oppress o 
Forever. 

E don dey reach your time o, 
Better must come to you o, 
Baba don sign for you o, 
Forever.

Them think say me I go die o, 
Na so them wait and die o, 
Baba God save my life o, 
Forever. 

Them tie dumb baby for bush o, 
Them think say na me them tie o, 
Na so their cup come full o 
Forever. 

I say, It is e well with me o; 
It shall be well with you o, 
and it must be well with us o 
Forever. 

Mama, Papa 
God dey see you, 
Brother, Sister 
God He too much, 
Enemies go scatter, 
Your God too strong, 
People go see am 
Say God do better 
For me and you, 
Them call our name, 
Baba God show, 
Na so them fall, 
Our God don do am.

Ewo, It is e well with me o; 
It shall be well with you o, 
And it must be well with us o 
Forever. 

It is e well with me o; 
It shall be well with you o, 
And it must be well with us o 
Forever.

This product was created by a member of ArrangeMe, Hal Leonard's global self-publishing community of independent composers, arrangers, and songwriters. ArrangeMe allows for the publication of unique arrangements of both popular titles and original compositions from a wide variety of voices and backgrounds.